Looking For Something? Search Below:

[Lyrics] Joeboy Spiritual Gbedu - A COLORS SHOW

Joeboy Spiritual Gbedu - A COLORS SHOW

Verse

How many fuck I won fuck?
How many kele wan put me on lock?
This shit no be luck
Don't be hating on me 'cause your shit
flop
No go dey try come koba me
Everlasting wave, e be tsunami
Fire burn my enemies
I dey grind all night 'til 04:30
Oya dey move to my side (side, side)
Nobody fit dim my light (light, light, light)
All die na die
I make my rules, only me fit decide


Chorus:

Nobody can do this shit the way that I do
I dey give them gbedu (gbedu), spiritual
gbedu, vwo-wo
Nah who be the boy wey dey drop jam
wey sweet like Banku? (Ye
I dey give them gbedu, spiritual gbedu,
Wo-Wo, yo
Steady, every man fi let them know


Myiams too hot I fnna let them choke, oh no
Them no know how man just dey, dey roll,
yeah
All of them barnie dem hear my sound
dem wan go low

Chorus:

Nobody can do this shit the way that I do
I dey give them gbedu, spiritual gbedu,
WO-Wo
Nah who be the boy wey dey drop jam
wey sweet like banku?
I dey give them gbedu, spiritual gbedu,
wo-Wo, yo

Verse:

Importer, exporter, top dollar
When I come through, yeah, I dey pop
collar
None fresher, none badder, none cooler
No go try me, I be dangbana
Oh, yea, yea, Joeboy pondeck
Oh, na-na-na, na, na

Post a Comment

0 Comments

© Mhizyblog | All rights reserved